Skip to main content

[New Lyrics] Timaya feat Flavor Nabania "M. O. N. E. Y"

Lyrics of Money Timaya feat Flavor. To download Audio click Here


[1st Verse  – Timaya] 

Every night and day the boy dey fly to Dubai (Dubai)

All the way from naija to just go flenjor for Dubai (Dubai)

I travel to America just to go charge my phone (my phone)

Bad belle people make una leave me alone, Heh

[Chorus – Timaya]

I say when money no dey

People dey carry me play

When money no dey

Everybody run away

I say when money no dey no no no

People dey use me dey play

When money no dey

Nobody look at my face

Orugo

[Climb – Timaya]

Them feeling them feeling them feeling

Them feeling them feeling the boy

The ladies The ladies The ladies

The ladies them wanting the boy

When the going is too damn good

Many many people will be your friend

[Chorus – Timaya]

I say when money no dey

People dey carry me play

When money no dey

Everybody run away

I say when money no dey no no no

People dey use me dey play

When money no dey

Nobody look at my face

Heh,them say me I dey craze 

sp_music_planet 

[2nd Verse – Flavour]

Original rude-boy Mr flavour pon the dance floor

Onye olima eheheh, Oh yeah ahn

if you get money make you spend am brother eheh

Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh

Na once in a while we suppose to dey jolly eheh

Oya yankulu yankulu dance my sheri oh oh

Onye olima

When money no dey everybody abobosom

I say when money no dey my guy odi oyi wun

Abrukutu mami to eat oh na bad thing I tell you

Tonight na flavour timaya oh

Egberipapa one of bayelsa (lego)

When money no dey umu wain abosom

I say when money no dey

I love you I love you gbunam nunu

Akrikata dance hey baby

If you want to touch wete ego nu

Tonight na flavour timaya oh

Egberipapa one of bayelsa

[Climb – Timaya]

Them feeling them feeling them feeling

Them feeling them feeling the boy

The ladies The ladies The ladies

The ladies them want touch the boy

[3rd Verse – Timaya]

When I sing say when money no dey

Everybody run away

Nobody wan stay

Just because money no dey

Now money don dey oh no no

And friend them be come my way

People them wan stay hey

No be me you go use play

I say When money no dey

Everybody run away

When money no dey

Everybody run away

I say When money nor dey oh no no no

When money no dey

People them run away

[Ends...] 


Popular posts from this blog

I came to break hearts 'Rihanna

Rihanna entered the dentist  this evening wearing this white face cap with these sucking words, if am to judge her I would say she really came to break hearts, nonsense

Jay Jay okocha, kalu Nwakwo and Mikel Obi Are of the top 10 African's well paid players

Nigeria's Mikel Obi alongside retired players Jay Jay Okocha and Kanu Nwankwo are among the top 10 highest earning African players of all time according to a study conducted & published by French publication, Footendirect. With a cumulative take-home of $50 million, John Mikel Obi is now the best paid among the current generation of Nigerian players. According to Footendirect, Mikel who earns about £75,000 per week at Chelsea has a total earnings estimate of $50m while Kanu Nwankwo and Jay Jay Okocha who have since retired made $100m and $150m respectively from their career. See the full list after the jump. 1. Samuel Eto'o/Antalyaspor : 202 millions de dollars 2. Yaya Touré/Manchester City : 170 millions de dollars 3. Didier Drogba/Montreal : 155 millions de dollars 4. Jay-Jay Okocha : 150 millions de dollars 5. Nwankwo Kanu : 100 millions de dollars 6. Michaël Essien/Panathinaïkos : 70 millions de dollars 7. Emmanuel Adebayor/Libre : 57 millions de dollars 8. Obi Mikel/Ch...

Best waec results of the year 2016 goes to Joy and Faizah

The two kids who make their school, parents and families proud in this year's waec exam, Abubakar Faizah Sani, from the North (I don't know why people always take this northern people for granted while they are always the most intelligent, especially the Yorubas) and the boy is Ojo Joy Toluwani from Ogun State. Wow congrats